Published about a month ago in Afrobeat

Saara

  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0
  • 0

"Saara" is a catchy Afrofusion track celebrating individuality. In Ghanaian Twi, it means "like that." The artist shares their story, dispelling arrogance rumors, and urging us to embrace uniqueness. With infectious beats, it's a feel-good anthem promoting acceptance for all.

Lyrics

I dey enter your eyes oh baby
You no fit lie you dey check me already
My locks dark shades no faking
and I be sweetie passe toffee

ah slow steady
omo bad guy no rushing
and If you know you feel my par-rol
Make you love me as I be nti fa me
Saara

saara oo saara
Sa sa saara
me de bɛma mo jara o jara
Saara
Sa sa saara
Sa oo
me de bɛma mo jara o jara

Yɛse I get ego
But me yɛ simple
Humble girl on many levels
Money Dey no money dey
I still dey drive my moto o

Mopɛdede Charley mopɛdede
I dey do my thing
no dey care what them talking

Enemies no fit killy my thinggg
If I give you my shoe you go know ,enoe size you

Fini to nito
ɛshi sɛ mako
amɛ nya tso me noko
against bagbo woahh woah

Saara
saara oo saara
Sa sa saara
me de bɛma mo jara o jara
Saara
Sa sa saara
Sa oo
me de bɛma mo jara o jara

Fini to nito
ɛshi sɛ mako
amɛ nya tso me noko
against bagbo woahh woah

Saara

::
/ ::

Queue

Clear